Secret Agent

by Tony Allen · · Afrobeats
Lyrics

Quick Answer — Secret Agent Lyrics

[00:59.73] From the east, from the west [01:04.07] From the south to the north [01:08.03] Ah, na the same people [01:14.06] I say, "From the south, from the north
Afrobeats 2009 English

Secret Agent Full Lyrics

From the east, from the west From the south to the north Ah, na the same people I say, "From the south, from the north From the west to the east Na the same people" This people wey I wanna talk about Them go dey pretend say dem be your friends (Check you out) You dey eat with them, you dey walk with them You dey eat with them, you dey walk with them You dey do everything together (check you out) Before I know I dey look my back, eh-eh I see say them dey yanga for their hands That guy, don't stab me oo Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ Secret agent o (see your life) Ahn, na hin I dey call this people (see your life) (Check you out) Secret agent o (see your life) Na them be of them (see your life) Secret agent o (see your life) Na hin we dey call them (see your life) Secret agent o (see your life) Ehn, na hin we dey call them Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ (Ẹnu wọn l'ọfà, ẹnu wọn loje) Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ (Ẹnu wọn l'ọfà, ẹnu wọn loje) Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ (Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ) (Secret agent) (Secret agent o) (Secret agent)

Frequently Asked Questions

When was "Secret Agent" by Tony Allen released?

"Secret Agent" by Tony Allen was released in 2009.

What genre is "Secret Agent" by Tony Allen?

"Secret Agent" by Tony Allen is a Afrobeats song.

What are the opening lyrics of "Secret Agent"?

The opening lyrics are: "[00:59.73] From the east, from the west"