Celebrate

by Tony Allen · · Afrobeats
Lyrics

Quick Answer — Celebrate Lyrics

Ha ha Yeah, you see I just feel it's good We celebrate our lives every day
Afrobeats 2009 English

Celebrate Full Lyrics

Ha ha Yeah, you see I just feel it's good We celebrate our lives every day We don't have to wait for our birthdays or all these celebration days 'Cause everyday na Christmas and the year Aha, okay sing am Everyone wey dey for this life wey we dey so Everyone must know say e be champion so Celebrate your life Celebrate your everyday life I say ooh Ah ah Everyday I say it's good to celebrate Everyday I say it's good to celebrate Everyday I say it's good to celebrate Everyday I say it's good to celebrate I just open my eye Wakе every morning Wetin I see, hey I see one man This man I say Ahh Hе get money He get big big big money He no dey enjoy He no dey chop the money at all At all, at all, at all, at all, at all If you ask am he go say him no get at all Ah ah Far adventure one day come come I say he go talk Far adventure one day come come I say he go learn If the man come for don die him come Ah ah ah If the man come for don die him Nobody go fit Take all the possession Carry am go for him grave Him carry go Na no other stranger go chop e go Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life my brother ooh Everyday I say it's good to celebrate Everyday I say it's good to celebrate Everyday I say it's good to celebrate Everyday I say it's good to celebrate One day, one day, one day I say The man lafutopchi They tell am story of one rich man Ahh They tell am story of one rich man And one poor man When them dey call Lazarus Lazarus ten He no get nothing for in hand Under the table Under the table of the man Na there Lazarus dey Na there he give man him bread One day, one day The rich man die, Lazarus die Them call am for heaven God come show them evil and good Lazarus I say He dey for the right hand of God And the other rich man Wey no help poor man E go begging Lazarus say Make he give am hotel tray You better celebrate Everyone wey dey for this life wey we dey so Everyone must know say e be champion so Celebrate your life Celebrate your everyday life I say ooh Everyone wey dey for this life wey we dey so Everyone must know say e be champion so Celebrate your life Celebrate your everyday life I say ooh Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Everyday I say it's good to celebrate Celebrate your life I say Celebrate your life I say Everyday I say it's good to celebrate Celebrate your life I say Celebrate your life I say Everyday I say it's good to celebrate Celebrate your life I say Celebrate your life I say Everyday I say it's good to celebrate Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Celebrate your life I say Nice, nice, nice, nice

Frequently Asked Questions

When was "Celebrate" by Tony Allen released?

"Celebrate" by Tony Allen was released in 2009.

What genre is "Celebrate" by Tony Allen?

"Celebrate" by Tony Allen is a Afrobeats song.

What are the opening lyrics of "Celebrate"?

The opening lyrics are: "Ha ha"